coder
My mum finally joined whatsapp
LAST LAST and this
Afternoon she started
complaining to me.
She said, “chai this whatsapp
registration dey chop money o.”
“Mummy I no understand…
how?” I asked.
She sighed and said: “Since wey I
tell your brother to register me on
whatsapp, na so-so money I dey
spend.”
I was confused, I didn’t understand what my mum was
talking about. But after a while I
got a clue and then asked: “Oh
ok,
Mummy na MB dey chop your
money?”
She raised eye brows and said: “Ah, which one be MB nah? I
hope say I no go pay for that one
o, because I don pay 8k for chatting permit, 7k for friend
request fee, 3k for posting fee,
6k for profile picture permit and
this evening again, your brother
don talk say whatsapp say make I bring 5k for international
whatsapp passport., I don tire!
Na so una dey spend money for
this thing?”
Me i come say she go need
whatsapp Verification Number
(WVN) and that one is 20k
only!!! .
I cannot come and miss out!

Who wicked pass...
Me or my brother.??